Jubet Ft Davido Fem Cover



*JUBET FEM LYRICS*! _jay_you_

Dey said make I keep short I don dey sing too much
In my music I don dey flow too much *(FEM)*
I think say my time don dey take too long
Bad energy don dey stay too long *(FEM)*
If you hear the lyrics in my popo
gbogbo yin ma JoJo
Every day we grow grow
Bad boy dey flow flow
_( bad boy dey flow flow o)_
I fire Dem down with my sound
I no dey calm I give them jam o
_(I give dey jam o)_ *2X*
People wey dey call me nobody
Dey go dance to my music with your body
Mr nobody go soon be somebody
So brothers no worry
*CHORUS*
Tell me why dey com dey para ,
Para para
Dem dey para for me _(jay you)_ *2X*
*VERS 2*
No pain no Gain who go solve the matter
Eni lari o tommorow go better
Omo kekere lo n dagba pass talabi,
Loving a man am becoming astalavi
You shenk your padi today dance saraki
Ibite de amade first and I feel
I dey do my thing my way next turn na me
*CHORUS*
Tell me why dey com dey para ,
Para para
Dem dey para for me 4X

Comments